SOME LADIES CAN BE SO FUNNY O. | A 1000% LAFF AFRICA

SOME LADIES CAN BE SO FUNNY O.

Null
Sometimes ehn, Some babes dey Shame me seriously.. Infact sef, na our very own Sisters dey shame me..
Ohh! Because say Nnamdi travel go Obodo'yibo (Oversees), u begin find him Username for facebook wey u bin delete before bcuz when him dey 9ja, una Relationship no dey Provisional,, Now, him don
dey Obodo'yibo, u feel say Ego (money) don dey flow ehn??,,;
Ohhh! Bcux say u hear say Emeka wey u dey insult den, dey Jonze am anyhow bcuz him go get 1naira, Now dey CHINA / DUBIA Or MALAYSIA, you begin find him friend, collect him number come dey call am abi?!
Chai! My People, na when u get Money or just travel Out, u go see Confam Attention from most of our Igbo Sisters..
Yes! Most of our Igbo sisters are all about MONEY!.. Sorry! i didnt mean ALL!, but MOST..
They dont care how you make Money over there, weda na Cemetry u dey work or u be Valet or Cleaner.. They dont even care giving u a Call over there o, despite how costly it is. So tey dem go begin reason make una dey Skype sef..
Na for here dem go even volunteer deir body, begin show u wetin u no even dey Miss sef.. Mtcheew!
Honestly! Why are Ladies, especially our Igbo sisters so freaked about Nwanna's "Guys" wey dey ABROAD??
Ehnn! Is that how Quick &How Far love can easily come, when na EX be una title before dey travelled??
Please! If Abroad dey Hungry u, Hustle enter dere.. Do you think its easy there?..
I know most of una, but i tell you this,
That RoyalRumble feeling wey una get for belle bcuz dat Guy wey una Leave for anoda, now dey Yankee, is nothing but Fake Fake Fake..
I always tell my Guys over there who tells me how surprised they were, when their Ex's either Calls them or Sends them Friend Request!, even introducing Skype tins, say NO MIND THEM!, THEY ARE THIEVES!..
My Laughter is, These Yankee Dudes don Elevate from una level; dem don see correct Ladies wey HOT pass una.. So, even while communicating with them, Their coming back as visits is just to Eat ur Ass &flee back.. No Love! bcuz they know what you're after.
So Biko oo! Umuagbogho!
biko wepunu anya n' ebe umu nwoke ndi no n'ala bekee no ", i.e Commot Eye from where Yankee Guys dey oo!,
that's if you are an EX to them..
Bcuz that una Fake Love no go work atall..
Its just so funny how because they'd be visiting home; then they'd automatically turn ur BF's again.. lol!
Na im make sometimes, other Tribal Gurls trips me, for being Real /Content towards Money..
Null

Post a comment