Wetin Fear Dey Cause | A 1000% LAFF AFRICA

Wetin Fear Dey Cause

Null
WETIN FEAR DEY CAUSE: Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo, make im first test am, 45mins later bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem. I dey think say my life don finish,I come outside. Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me.
If na u, wetin u go do the gate man
Null

Post a comment