HILARIOUS: Some Igbo Names And their Funny Direct translations | A 1000% LAFF AFRICA

HILARIOUS: Some Igbo Names And their Funny Direct translations

Null
SOME IGBO NAMES AND
THEIR FUNNY DIRECT
TRANSLATIONS
Obiageri = he who comes will chop

Uzoma = better road
Ijeoma = safe journey
Enyinnaya = him papa friend
Ugochukwu = God eagle
Kelechi = thank God
Ifeoma = better thing
Chinedu = na God deƴ lead
Obioma = good mind
Ogochukwu = God's dash
dash
Chima = God sabi
Obinna = papa mind
Uloma = ogbonge house
Onyeka = na who pass?
Chikwuru = na God talk am
Emeka = u do well
Amechi = u sabi 2mrw?
Chukwuebuka = God too
big
Ogonna = our papa inlaw
Chijioke = na God hold im
share
Nnenna = mama papa
Chukwuocha = white God
Ndukwe = life abeg gree
Nnanna = papa papa
Anele = make we deƴ look look
Ifeanyi = nothing wey
heavy
Ogbonna = like papa
Okeke = share of rat
Nnamdi = my papa lives
Ikedi = power dey
Emenike = no do by force
Null

Post a comment