WETIN POVERTY DEY CAUSE | A 1000% LAFF AFRICA

WETIN POVERTY DEY CAUSE

Null
Poverty fit make you return mama put food because of fisi (jara, add small)
Poverty no fit make you know the size of the cloth, shoes or jeans wey you dey wear.
Na poverty fit make person think say Shawarma na Advance meat pie.

Na poverty fit make you sleep on top chair at the age of 10 reach 28years.
Na poverty fit make the pikin wey you beat gather boys for you, just to beat the hell out of you wey be him father.
Na poverty dey make person current pass Newspaper editor sef.
Na poverty dey make person go mama put, order for 6 wrap of eba without a single meat or kpomo.
Na poverty fit make a guy wear one boxer for a month without washing it.
Na poverty dey cause mouth odor, when person no see better food shop.
Na poverty dey make person get more than one girlfriend or boyfriend.
Na poverty dey make person sleep for 10 to 12 hours per day.
Na poverty dey make a dude sleep with more than 2 ladies.
Na poverty dey make person sex a lady and never release or cum after 10minutes...Alomo, Tramum and Ogidiga is alive den.
Na poverty dey make person wear black singlet, black boxer, black polo top and black belt, so DAT when it dirty people no fit notice.
Na poverty dey make person dream of bleeping a fine babe.
Na poverty dey make person slap his girlfriend in annoyance.
Na poverty dey make person dream of becoming a president, CEO of a company, buying a car, a house without going to school.
Poverty Na Disease And I Reject It.
Null

Post a comment