Warri Bible.... | A 1000% LAFF AFRICA

Warri Bible....

Null
Warri Bible is out...grab Ur copy nw!!!
Sample version:
ENG:- As it is written in the Bible.

WARRI:-As dem yan for Bible.
ENG:- Jesus entered d boat wit his disciples.
WARRI:- Bros J cum enta canoe wit him padi dem.
ENG:- As d boat was sailing, there was a
great storm.
WARRI:- As d canoe dey move, na im yawa
cum gas.
ENG:- The storm was so great dat it was like a whirlwind.
WARRI:- As d yawa dey gas na im kasala
burst join.
ENG:- The disciples became so afraid dat dey shouted Master! Master!!
WARRI:- Na im liver fail him padi dem, na im
dey begin
dey hala...Bros eh! Bros eh!!
ENG:- Jesus got up ND calmed down d wind.
WARRI:-Na so Bros J gt up com arrange d
mata.
ENG:-he turned to his disciples ND said, oh
ye wit little
faith.
WARRI:- Na im Bros J com look him padi
dem shake
him head, com provoke...“O BOI UNA FALL
MY HAND".
ENG:- The disciples replied nd said “WAT
MANNER OF
MAN IS THIS? "
WARRI:- him padi dem com hala
“SHOOO...Bros J,
which levels naa? U be winsh???......ovely
weekend pals
Null

Post a comment