====jokers Corner===must Read! | A 1000% LAFF AFRICA

====jokers Corner===must Read!

Null
My Android don chop my monNail cutter, Firelighter etc. I fit write Text ey tire, na him I come vex yesterday sell am, come take some money buy China Phone! The phone get TV,Touch

screen, message with toothpicks sef.
But now am in bigger trouble!!!

1. E go full after 3 minutes of charging.
2. The spellings get mistakes e.g NokLa,
blackderry, i-pon, samswag etc.
3. When aeroplane pass, e go record "One
missed Call".
4. When a big car horn; e go show "Charger
connected"
5. When Chinese man pass, e go show: "One
Bluetooth device found"
6. When fine lady waka pass, e go show "WiFi
On"
7. When ugly lady waka pass, e go show,
"Virus detected"
Abeg ooo! I wan sell am! Who wan buy ooo?
Even as I dey find buyer, e dey show me for
screen say "No contacts found".
Null

Post a comment