COMMON WEST AFRICAN PIDGIN PROVERBS | A 1000% LAFF AFRICA

COMMON WEST AFRICAN PIDGIN PROVERBS

Null
"Craze no hard to form, na the trekking be
wahala."
English translation: "Easier said than done.


"No matter how hot your temper be, e no fit
boil beans."
English Translation: Calm down, your temper
won't solve the problem.

"Chicken wey run from Borno go Ibadan go
still end up inside pot of soup."
English Translation: You can't run away from
your destiny.

"Today's newspaper na tomorrow Suya wrap."
English translation: Keep calm! Nothing lasts
forever.

"Cow wey dey in a hurry to go America go
come back as corn beef."
English Translation: Just be patient. Let the
game come to you. Don't rush!

"Akara and moin moin get the same parent,na
wetin dem pass through make dem different."
English Translation: How you start doesn't
matter, what matters is how you finish.

"Leave matter for Mathias and Sabi for
Sabinus."
English Translation: Give everyone what they
deserve.

"The difference between puff-puff and
doughnut na packaging."
English Translation: Don't judge based on
appearance alone.

"Escort me, Escort me, na im slave trade take
start."
English translation: Serious things sometimes
start like a joke.

"The water wey dem use take make eba can
never be recovered back."
English translation: Don't cry over spilled
milk.
Null

Post a comment