Home
» Hearty Advice
» Guys Some Reasons To Zip Up And Avoid Unwanted Pregnancy In This Present Naija
Guys Some Reasons To Zip Up And Avoid Unwanted Pregnancy In This Present Naija
Now let me give u REASONS
-Registration for ante-natal is now #5000.
-Baby care A.K.A Eru Omo is #200,000.
-Then u gotta start the great xpectations of
the babe.u ll need a
special room now...get bed
spread,baby cot, etc. Cost is #
100,000...Una never even born o.
-Safe delivery in a good hospital incase na
private o
ll cost atleast #20,000 -Naming Ceremony ll
cost (average o...call d.j,rent
canopy,settle alfa or ya pastor and people go
chop...em dats #100,000.
-now d baby go begin chop.SMA gold is #
2000 (na
Manage be dat one o)
-baby diaper per month #2,500 per
month...if na baby wey no too dey urinate o. -
Now,Ya mother in law go come,ur wife
gochop and
u too go do fine boy and na dat #35,000 u
still dey
collect.
Abeg give yaself brain and ZIP Up tie your dick with rope.
putting a
lady in a family way aint beans o"