Full Meaning Of Some Common Slang's Use In Chatting | A 1000% LAFF AFRICA

Full Meaning Of Some Common Slang's Use In Chatting

Null

Nigeria, there are lots of words people write when
chatting with their friends on Facebook and other
chatting site, this are word we abbreviate and when we
translate it the meaning is in PIDGIN ENGLISH, Example
of such are 'LWKMD, WGYL' e.t.c.
So i decide to share with you some of the words and
their meaning:

1. LWKM - Laugh wan kill me

2. LWKMD - Laugh wan kill me die

3. MIDG - make i dey go

4. WGYL - we go yarn later

5. IGA - I gbadun am

6. ICS - I can't shout

7. DJM - Don't jealous me

8. WBDM - Who born d maga

9. UDC - U de craze

10. NUS - Na u sabi

11. WSU - who send u

12. OSABZ - over sabi

13. ITK - I too know

14. WDH - wetin dey happen

15. NDH - notin dey happen

16. FMJ - free me jo

17. BBP - bad bele people

18. HUD - how u dey

19. WKP - waka pass

20. BBG - baby girl

21. KKL - Kokolette

22. MML - mamalette

23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)

24. NTT - Na true talk

25. IKU - It koncain u?

26. NDM - no dull me

27. LGT - let's goo there

28. IFSA - I for slap am

29. IGDO - I go die o

30. YB - Yess boss

31. NLT - No long thing

32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)

33. CWJ - carry waka jorh

34. WBYO - wetin be your own

35. U2D - U 2 do

36. U2DV - U 2 dey vex

37. MKG - maka gini?

38. WSDP - who send dem papa

39. INS - i no send

40. INFS - i no fit shout

41. WWY - who wan yarn

42. NBST - no be small thing

43. NWO - na wah oooooo

44. NMA - no mind am

45. MIHW - make i hear word

46. NBL - no be lie

47. NB? - na beans?

48 wd - wetin dey

49. UNGKM - u no go kill me

50. o2s - omo 2 sexy

51. LMAO- Laugh my ass off

52. BRB- Be right back

Hope this information help.
Null

Post a comment